Good evening friends. Chicken wey run away from borno go ibadan go still end up inside pot of soup; YOU CANT RUN AWAY FROM UR DESTINY. Todays newspaper na tomorrow suya wrap: KEEP CALM NOTHING LAST FOREVER. Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef: JUST BE PATIENT LET THE GAME COME TO YOU,DONT RUSH. Akara and moinmoin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different: HOW YOU START DOESN’T MATTER,WHAT MATTERS IS HOW YOU FINISH. If life show you pepper,my guy make pepper soup from it: MAKE SOMETHING GOOD OUT OF A BAD EXPERIENCE. I get am before no be property: STOP LIVING IN THE PAST AND START LIVING IN THE PRESENT. If person too tey for party e go follow dem wash plate: DONT OUTSTAY UR WELCOME. Craze no hard to form na d trekking be wahala: EASIER SAID THAN DONE.No matter how hot ur temper be,e no fit boil beans: CALM DOWN, YOUR TEMPER WON’T SOLVE THE PROBLEM.Every mallam with im own kettle,every northerner with im own radio: EVERY MAN FOR HIMSELF. Opolo eye no be open eye: HAVING BIG EYES DOESN’T MAKE YOU CIVILISED.Bring suya…bring suya,na cow body dey suffer am: EVERY ACTION HAS A CONSEQUENCE.E go better E go better na im make ibo man still dey kano: WHEN THERE IS LIFE THERE IS HOPE.The difference between ipekere and plantain chips na packaging: DONT JUDGE BASED ON APPEARANCE ALONE. Escort me escort me,na so slave trade take start: SERIOUS THINGS SOMETIMES START LIKE JOKE. Pikin wey use agbada take start,abeg wetin e go wear wen e old: SLOW AND STEADY WINS THE RACE.The water wey dem use make eba can never be recovered back: DONT CRY OVER SPILLED MILK…………Bro/Sis, COOL DOWN…..GOD KNOWS ALL AND HE ALONE IS IN CONTROL OF ALL THINGS BECAUSE HE IS GOD ALONE AND ABOVE ALL THINGS.
[Joke] Chicken wey run ……

Post a Comment